YKB San Siro Lyrics
Enjoy YKB “San Siro” lyrics on Kelxfy. San Siro is a sweet song dedicated to a lover. YKB opens his heart to someone he loves in this song. One of the most catchy lines is “I could be your number one hero, till I enter casket”.
Sansiro Lyrics
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing the future for you
Yusuf baby, baba siwon
Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
If the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
Cause you get more sense
Than bachelor degree or masters
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government e don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counselor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit to process
E go fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Casket, Casket, Casket
Casket, Casket, Casket
Till I enter casket
Ooh, Ooh, Oh, my days
I need a lawyer wey go rest my case
I need a doctor wey go cure my craze
And I fit call Dre but then
It’s only you that can treat me better
And I’m still waiting for your call up letter
If you post me, I no go redeploy
Shey you no dey see the boy
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government e don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Amount of love wey I possess
E big pass wetin I go fit to process
E go fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Casket, Casket, Casket
Casket, Casket, Casket
Till I enter casket
Casket, Casket, Casket
Casket, Casket, Casket
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
E big pass wetin i go fit to profess
My baby teach me to love, she my professor
And also my mother confessor
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing my future with you
Yusuf baby, baba siwon