Rema – DND Lyrics

Check out “DND” lyrics by Rema off “Ravage EP” on Kelxfy.
DND Lyrics
Uno, dos, tres
Banger! Another banger!
Mo to ti de, lati da gboru, oshey
Me wey be were
Oya, gawu oh, gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me malu (Malu, malu)
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk, make I sofri sit down